XtGem Forum catalog
">

WELCOME20TO 2
RONALDVIC
ARENA






Click here to speak with MTN customer care that will give u unlimited credit and GB


Images3fqtbn3aANd9GcTWbS19a2GYfqph72TxIlz69hSkU93Z8yFlLShnJEYKeLxjSMf1B n9ASo 1
FOOTBALL NEWS UPDATE


7jcQbSl
INTERESTING JOKES HERE


GET ANY SONG LYRICS HERE


LATEST UNIVERSITY INFO'S

Fistful-of-roses

SURE RELATIONSHIP AND DATING TIPS



LORD VIC QUOTES


SITE UPDATES

Site has been updated with softwares, Games, themes, musics mp3, naija gospel musics, videos clips, movies, android files and latest free browsing cheat in forum with great tutorials, so invite ur friends here!!

Ad: DON'T MISS THIS, DOWNLOAD and Listen To This Dope Hot Song by L.T, Titled - Yobo Dance


Don't have a Ronaldvic blog account ?
SIGN UP NOW


Have a Ronaldvic blog account
LOGIN NOW TO RONALDVIC FORUM

LATEST FORUM TOPICS

HomeHomeMusicsMusicsVideosVideosApplicationsForumAppsApps

Bros H how far na? My country people dey
hail you oooo! I know say wherever you dey
now belle don dey sweet you because time
to show your talent don reach, but Bros as
I dey write you this letter I dey on my knees,
I take god of asuu take beg you, let by gone be by gone,
abeg I know
say we don offend u but please forgive and
forget!
Lastweek I see oga rain as im dey pack im
load sake of say im wan go on holiday, naim I ask am say hw bros H
na, d way d guy reply me I knw say wahala
dey! Our lips
are in trouble, naso e go just dey tear
anyhow, if we do mistake baff cold water
naso we go dey shake like nokia 3310 on vibration, we no go fit knw
which one be public bus or private car again
becuz dust
don finish their body! Girls no nid to use
brown powder
again na to just stand for outside make dust cover them!
No matter d cream we rub even if we rub 6
gallon of
palmoil our skin go stil dry like envelope
wey dem take send letter bomb to dele giwa
Bros na beg we dey beg, postpone your visit

Ronaldvic Blog footer| - ^Top
You can help the site by posting comments, its highly appreciated, to ensure more spicy contents please post comments below
stopbots
Antispam

xoxHits speedcounter TOP-RATING
web counter
web counter

GOOGLE +FACEBOOKTWITTER
PRIVACYTERMSDISCLAIMER
CREDITSF.A.QBLOG



ronaldvic.xtgem.comâ „¢
Site Owned By LORD VIC
Free WebHosting By
XTgem
All Rights Reserved © 2015